-
Ezekiel Chapter 18
Di Old Proverb About Israel Di Soul Wey Dey Commit Sin Go Kpeme 19. “But you dey ask, ‘Why di son no dey share inside di sin of hin papa?’ Since di son don do di right tin plus di correct tins, he keep all my words and he do dem; so he go surely live. 20. Di soul wey dey do bad-bad-tins go kpeme. Pikin no go share inside di sin of di papa, and di papa no go share di sin of di pikin. Di goodness of beta pesin go dey for hin head, and wicked pipo dey use dia head take carry dia wickedness. 21. “But if…
-
Ezekiel Chapter 19
Cry For Di Princes of Israel