-
Ezekiel Chapter 24
Di Pot Wey Dey Boil Ezekiel Wife Kpeme 15. Evensef Baba-God word come meet me, sey: 16. “Man pikin, see, I wan use one blow take komot wetin you like well-well, but you must no show any sign of sorrow becos she die. No cry, make water no dey for your eyes. 17. Cry small-small; no cry for di dead. Cover your head, con wear your sandals as sign of mourning. No cover your face or chop food wey pipo wey dey mourn dey chop.” 18. So I follow di pipo tok for morning, but for evening, naso my wife die. Di next morning, I do wetin Baba-God tell me…
-
Ezekiel Chapter 25
Prophecy Against Ammon Prophecy Against Moab 8. ‘Dis na wetin Baba-God Almighty tok: “Becos Moab plus Seir tok sey, ‘See, di house of Judah don be like oda nations,’ 9. I go allow pipo attack di cities wey defend di border of Moab, plus even di finest cities— Bethjeshimoth, Baalmeon, and Kiriathaim. 10. I go let di tribes wey dey for di eastside of di desert beat Moab, togeda wit Ammon. I go give dem to dia enemies—sote di pipo of Ammon no go fit be nation again. 11. And I go suffer Moab wit punishment. Naso dem go sabi sey na me be Baba-God.” Prophecy Against Edom 12. ‘Dis…