• Ezekiel Chapter 30

    Cry For Egypt Pharaoh Pawa Don Break 20. E con happun sey, on di eleventh year, for di first month and on di seventh day, message from Baba-God come meet me, sey: 21. “Man pikin, I don break di hand of Pharaoh wey be di king of Egypt, and dem neva tie am so dat e go heal, or wrap am wit bandage so dat e go fit strong to carry sword. 22. So dis na wetin Baba-God Almighty tok: ‘I dey against Pharaoh wey be di king of Egypt. I go break hin two hands, both di one wey good plus di one wey don break, con make hin…