-
Ezekiel Chapter 32
Cry For Pharaoh Plus Egypt Dem Throway Egypt Enta Pit 17. E con happun sey, for di twelfth year, for di fifteenth day of di month, message from Baba-God come meet me, sey: 18. “Man pikin, cry for di plenty pipo of Egypt. Send dem down, even Egypt plus di daughters of oda nations wey get big name—na there dem go dey wit those wey dey go down to pit. 19. Yarn dem sey, ‘Who you fine pass sef? Go down, and make you lie down among di pipo wey no circumcise.’ 20. Dem go fall among those pipo wey sword kill. Dem don carry Egypt give sword; make dem drag…
-
Ezekiel Chapter 33
Ezekiel Na Watchman As Jerusalem Take Fall 21. E con happun sey, for di twelfth year since wen dem carry us enta foreign land as prisoners, for di twelfth month, on di fifth day, one man wey escape from Jerusalem— come meet me, con tok sey, “Di city don fall!” 22. Di evening before di man wey escape show-face, Baba-God hand bin dey on my body, and he open my mouth before di man come meet me for morning. So my mouth open, and I no dey silent again. Wetin Make Judah Scata 23. Naso word from Baba-Gd come meet me, sey: 24. “Man pikin, di pipo wey dey live…