• Ezekiel Chapter 40

    New City plus New House For Baba-God Di East Gate Of Baba-God House 6. Naso he go di gate wey dey face di east. He climb di steps, con measure di doormot of di gate; e wide reach 10 ½ feet, and di oda doormot (of di gate wey dey inside di thick wall) wide reach 10 ½ feet sef. 7. Everi guardroom long reach 10½ feet, con wide reach 10½ feet. Space of 8 feet dey between di gaurdrooms, and di walls wey dey between dem thick reach eight feet. Di doormot of di gate wey dey near di room wey dem take dey enta, from di inside gate—long…

  • Ezekiel Chapter 41

    Di Measurement Of Di Holy-place Di Side Rooms Wey Dey For Di Wall 5. So he measure di wall of Baba-God house, and e thick reach 10 feet, and everi side rooms wey dey round di house wide reach 7 feet. 6. Di rooms wey dey for di side na three storey, one on top of di oda one, wit thirty rooms for everi storey. Places dey round di wall of di house wey push out small—so di support for di side rooms go rest on di places for wall wey push out—so dat di support no go enta inside di walls. 7. Di walls of di house thick more…