-
Ezekiel Chapter 44
Di East Gate Plus Di Prince Those Wey Go Enta Baba-God House 6. Tell di pipo of Israel wey dey disobey me sey, dis na wetin Baba-God tok: “Una tufiakwa don do, chai, house of Israel? 7. To add join all una tufiakwa, una bring foreigners wey no circumcise for both dia heart and dia body, to stay for my holy-place—to corrupt my house, wen una give my food—di fat plus di blood; and dem don break my agreement becos of all una tufiakwa. 8. And una no keep di service of my holy tins, but una choose oda pipo to keep my holy-place for una.” 9. Dis na…
-
Ezekiel Chapter 45
Di Holy Area Of Di Land Land For Di Prince 7. Make una keep di area of land for di prince—for two sides of di holy areas plus di land wey belong to di city. E go stretch go di west from di west side, con stretch go di east from di east side. E go long reach one of di areas wey dem share for di tribes of Israel—from di west border di east border. 8. Na dis area go be di share of di prince wey dey rule for Israel, and my princes no go oppress di pipo again, but dem go give di rest of di…