-
Ezekiel Chapter 46
Di Prince Offerings Di Kitchen For Baba-God House 19. For my vision, di man carry pass di way wey dey near di gate, con carry me enta di holy rooms wey belong to di priests, wey dey face di north side. He show me one place for di end of di west side. 20. He con yarn me sey, “Na for here di priests go dey cook di meat of di sin offerings plus di guilty offering, con bake di flour of di seed offering [meat offering]—so dat dem no go carry dem come di yard wey dey for outside, to make di pipo holy.” 21. Naso di man carry…
-
Ezekiel Chapter 47
Di Water From Under Baba-God House Di Borders of di Land 13. Dis na wetin Baba-God Almighty tok: “Divide di land like dis for di twelve tribes of Israel: Dem go give di pikin-pikin-pikin of Joseph two shares of di land. 14. Make dem get di same share of di land, becos I swear to give am to dia papa-papa-papa, una go claim dis land as una property forever. 15. “Na dis go be di boundaries of di land: Di north border go be from di Mediterranean sea go Hethlon, e go kontinu go reach Lebo-hamath, go reach Zedad; 16. Den e go kontinu go Berothah plus Sibraim, wey dey…