-
Ezekiel Chapter 48
Di Sharing Of Di Land
-
Daniel Chapter 1
Dem Carry Daniel Go Babylon Daniel Dey Faithful 8. But Daniel zero hin mind sey he no go spoil hinsef wit di share from di king food or wine, he con ask di chief official to free am—so dat he no go corrupt hinsef. 9. Now Baba-God con make di official show am favour, and to sorry-for Daniel, 10. But di chief official tell Daniel sey, “I dey fear my Oga wey be di king, wey don choose una food and drinks. Why he go con see sey you no dey chop well like di oda young men wey be your age? Naso di king go tok sey make dem…