• Daniel Chapter 6

    Di Plan Against Daniel Daniel For Inside Di Joint of Lions 10. Now wen Daniel hear sey dem don sign dis law, he go hin house (for hin room for upstairs) where di window open dey face Jerusalem. Hin keel down three times everi day, con pray. Naso he tank Baba-God just as he bin dey do before. 11. Naso dis men gada togeda, con go meet Daniel as he dey pray, and dey ask Baba-God for epp. 12. So dem go meet di king, con yarn di king about di law: “Abi you no sign law sey make no pesin pray to any god except di king—for di next…

  • Daniel Chapter 7

    Di Vision Of Di Four Animals Di Vision Of Di God Wey Make Di Days 9. “I look until king-chairs set for ground, and di God of di Olden days sidon. Hin cloth white like snow; di hair for hin head be pure wool. Hin king-chair dey burn wit faya and di tyres of di king-chair dey burn wit faya. 10. River of faya dey flow, e dey flow from hin front. Thousands upon thousands [of angels] dey serve am, and ten thousand times ten thousands stand for hin front. Naso di court set for judgement and di books open. 11. So I kontinu to dey watch becos of di…