Psalm Chapter 67

Abeg share
  1. Make Baba-God show us hin grace, con bless us, and make hin face shine for
    awa body,
  2. so dat pipo for di earth go know your way and your salvation for all di nations.
  3. Make pipo praise you O Baba-God; make everi-pesin praise you.
  4. Make di nations happy con sing fwit joy, you dey rule the nation wit your
    church-mind and na you dey guide di nations of di earth.
  5. Make di pipo tuale for you, Oh Baba-God; make all the pipo praise you.
  6. Naso di land go con bring hin harvest, and Baba-God, awa God go bless us.
  7. Baba-God go bless us, and everi-pesin wey dey di world go fear am.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *