• Genesis Chapter 25

    Abraham Oda Family Abraham Kpeme 7. Abraham live for 175 years. 8. So Abraham die for beta old age, as old man, wen he don live long well-well, and he go meet hin ancestors. 9. Naso hin pikin Isaac plus Ishmael bury am for inside-rocks for Machpelah, for di land of Ephron—di sons of Zohar di Hittite—wey dey before Mamre. 10. Di land wey Abraham buy from di sons of Heth, na  for there dem bury Abraham and Sarah hin wife. 11. And e happun sey afta Abraham die, Baba-God con bless Isaac, and Isaac stay near di well of Lahai-roi. Ishmael Family 12. Na dis be di generations of…

  • Genesis Chapter 26

    Isaac Move Go Gerar Isaac make Agreement Wit Abimelech 26. So Abimelech go meet am from Gerar, wit Ahuzzath wey be one of hin padi, plus Phichol—di chief captain of hin army. 27. Isaac con tell dem sey, “Why una dey come meet me as una don show sey una hate me? And una don pursue me komot.” 28. Dem con tok sey, “We true-true see sey Baba-God dey  wit you, so we tok sey, make we swear to awasef, and make we make agreement wit you; 29. Sey you no go wound us as we neva wound you, and as we don only do you good; we don tok…