Blog

Your blog category

  • Ruth Chapter 4

    Boaz Marry Ruth Di Family Of Boaz 13. So Boaz take Ruth and she turn to hin wife. Naso he enta her, Baba-God con make her get belle, and she born boy. 14. Di women con tell Naomi sey: “Praise Baba-God today wey he don give you pikin wey go take care of you. Make pipo sabi hin name well-well for di whole of Israel. 15. Nahin go give you life again, con make your old age fresh, becos your daughter-in-law wey love you—wey beta pass seven sons to you, don born am. 16. Naso Naomi carry di small pikin, she put am for her lap, con take care of…

  • 1st Samuel Chapter 1

    As dem take Born Samuel Hannah Pray For Pikin 8. One time like dat, wen dem don chop and drink finish for Shiloh, Hannah stand up. Now Eli wey be di priest dey sidon for chair near di doormot of Baba-God house. 9. As Hannah dey feel sad for inside her spirit, naso she con dey cry well-well as she dey pray to Baba-God. 10. So she make promise sey, “Chai, Baba-God Almighty, if you go only just look your servant suffer-suffer, con remember me, and make you no forget your servant, but give her baby-boy, den I go give am to Baba-God for all di days of hin life,…