Blog

Your blog category

  • 1st Samuel Chapter 20

    Jonathan Epp David Escape Jonathan Plus David Make Agreement Again 10. So David tell Jonathan sey, “Who go con tell me? Or what if your papa ansa you wit vex?” 11. Jonathan con tell David sey, “Come, make we go out to di fields.” So dem go there togeda. 12. Naso Jonathan tell David sey, “Make Baba-God wey be di Oga of Israel be awa witness. By dis time tomorrow, or latest by di next day, I go follow my papa tok and I go let you know wetin he dey feel about you. I go tell you. 13. But if my papa don zero hin mind to wound you,…

  • 1st Samuel Chapter 21

           Ahimelech Epp David For Nob David Jakpa Go Gath 7. Now, one of Saul servant wey dem dey call Deog, wey be from Edom—dey for there dat day, becos he come do some spiritual rituals. Deog na di main man among di pipo wey dey in charge of Saul malu. 8. Naso David ask Ahimelech sey, “You no get any long-sharp-weapon or sword for here? I no carry my sword or any oda weapon, becos I bin dey rush for di king business. 9. Naso di priest ansa am, “Di sword of Goliath dey for here—di Philistine wey you kill for bottom-of-di-mountain wey dem dey call Elah, e dey…