Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 41
Pharaoh Dream Joseph Con Get Pawa 37. So di plan make-sense to Pharaoh plus all hin servants. 38. Naso Pharaoh ask hin servants sey, “We fit see any pesin like dis man, pesin wey get Baba-God Spirit?” 39. Pharaoh con tell Joseph sey, “Since Baba-God don show you all dis tins, no pesin get understanding and wisdom like you. 40. Na you go dey in charge of my palace, and you go dey control all my pipo. Na only di king go get level pass you.” 41. So Pharaoh tell Joseph sey, “I don put you in charge of di whole land of Egypt.” 42. Naso Pharaoh komot hin ring…
-
Genesis Chapter 42
Joseph Brodas Go Egypt Joseph Brodas Go Back To Canaan 24. He turn komot from dem con start to dey cry, but he turn back con follow dem tok again. He tie Simeon for dia front, con carry am komot from dem. 25. Joseph give orders sey make dem full dia bags wit food, and make dem put dia moni back inside dia bags, and to give dem wetin dem go need for di road. Afta he do all dis tins for dem, 26. Dem load dia food for dia donkeys and dem komot. 27. For di place wey dem stop for night, one of dem open hin bag to…