Blog

Your blog category

  • Job Chapter 42

    Job Humble Hinsef For Baba-God Baba-God Change-am-for Job Padi 7. Afta Baba-God don follow Job tok finish, he tell Eliphaz wey be di Temanite sey: “I dey vex for you and di two of your padi, becos una no tok correct tins about me, just like my servant Job. 8. So carry seven small malu, plus seven rams, and go meet my servant Job, con give burnt offering for unasef. My servant Job go pray for una, and I go accept hin prayer wey he pray for una, unless I go deal wit una based-on una mumu reasoning, becos una no tok di correct tins about me just like my…