Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 49
Jacob Bless Hin Sons As Jacob Take Kpeme 29. So Jacob tell dem di tin wey dem go do: “I go soon go join my ancestors. Bury me wit my ancestors for inside rock wey dey for di land of Ephron di Hittite, 30. Inside di rock for di land of Machpelah, near Mamre for Canaan—wey Abraham buy as burial ground, from Ephron wey be Hittite, along wit di land. 31. Na for there dem bury Abraham and hin wife, na for there sef dem bury Isaac and hin wife Rebekah, and na for there I bury Leah. 32. Di land, plus di rock wey dey inside am nahin…
-
Genesis Chapter 50
Dem Cry For Jacob And Dem Bury Am Joseph Tell Hin Brodas To Calm Down 15. Wen Joseph brodas see sey dia papa don die, dem tok sey, “What if Joseph carry sometin for mind against us, con pay us back for all di bad tins wey we do to am?” 16. So dem send message go meet Joseph sey, “Your papa tok dis tin before he kpeme: 17. Dis na wetin una go tell Joseph: I dey ask you to forgive your brodas di sins plus di bad tins wey dem do to you, becos dem do you evil tin.’ Now abeg forgive di sins of di servants…