Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 19

    Di Tins Wey Baba-God Make 1. For di producer of music. Dis na Psalm of David. Di heavens dey tok about Baba-God levels; and di heaven dey show hin fine works wey hin hand make. 2. Day by day—dem dey tok; and night afta night—dem dey show us tins wey we no know before. 3. Dem dey tok wit-out sound or word, no pesin fit hear dia voice. 4. Dia message don spread round di earth, and dia yarnings dey reach di end of di world. Baba-God don make tent for di sun—for heaven. 5. E be like man wey wan marry—as he dey waka come out from hin yard,…