Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 7
Moses For Pharaoh Front Di Water Turn To Blood 14. Naso Baba-God tell Moses sey, “Pharaoh don get strong heart, he no gree let di pipo komot. 15. Go meet Pharaoh for morning, he dey go di river, and make you stand near river Nile to meet am, con carry di walking-stick for your hand wey bin turn to snake. 16. Naso you go tell am sey, ‘Di Oga and God of di Hebrews don send me to you sey make you let my pipo dey go—so dat dem go fit serve me for inside desert, and you no gree hear us since. 17. Naso Baba-God tok: Na inside dis…
-
Exodus Chapter 8
Di Frogs Di Lice 16. Baba-God con tell Moses sey, “Tell Aaron sey, ‘Stretch out your walking-stick take nack di dust of di land, so dat e go turn to lice wey go full di whole land of Egypt.’ ” 17. So dem do like dat; Aaron stretch out hin hand wit hin walking-stick, to nack di dust of di earth—e con turn to lice wey disturb man and animals; all di dust for di land con turn to lice for di whole land of Egypt. 18. But di jazzmen try to bring lice from di dust, but dem no fit; so lice con dey disturb both man plus animals.…