Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 105

    Baba-God Dey Take Care Of Hin Pikin 2. Sing for Baba-God, sing praises to am; tok about all hin ogbong eworks. 3. Celebrate and worship hin holy name; make di heart of those pipo wey dey fyne Baba-God—dey jubilate. 4. Fyne Baba-God and hin strength, dey always fyne hin face. 5. Remember di wonders wey he don do, hin wonders, and di judgement from hin mouth. 6. Oh pikin-pikin-pikin of Abraham wey be hin servant, Oh sons of Jacob, di ones wey he don choose! 7. Nahin be Baba-God awa Oga; hin judgement dey for all di earth. 8. He dey remember hin promise forever, di word wey he command—for…

  • Psalm Chapter 106

    Israel Get Di Mind To Disobey 2. Who fit tok about di ogbonge works of Baba-God, or yarn hin praise fully? 3. Blessings for di pipo wey dey maintain justice, wey dey always do wetin dey right everi time. 4. Oh Baba-God, remember me wit di favour wey you get for your pipo, visit me wit your salvation. 5. so dat I go fit enjoy di prosperity of di pipo wey you don choose.And I go share inside di joy of your nation—and I go praise you wit di pipo wey belong to you. 6. We don commit sin like awa papa-papa-papa; we don do wrong and wicked tins! 7.…