Psalm Chapter 105

Abeg share
  1. Give thanks to di Lord, call hin name; tell di nations wetin hin don do.
  2. Sig for am, sing praises to am; talk about all hin wonderful works.
  3. Glory to hin holy name; make the heart of those wey dey find God rejoice.
  4. Look God and hin strength. Dey find hin face every time.
  5. Remember din wonders wey hn don do, hin miracle and di judgement wey hin
    give.
  6. O decendant of Abraham hin servant. O son of Jacob, di one wey hin do choose.
  7. Na hin be Lord awa God.; hin judgement dey for all di earth.
  8. He dey remember hi covenant forever, di word wey hin command for a
    thousand geneations.
  9. Di covenant wey hin make with Abraham, di oath wey hin swear to Issac.
  10. He confam am to Jacon as decree, to Israel as everlasting covenant;
  11. “Na you I go give di land of Canaan as a portion wey you go inherit.”
  12. Wen dem no plenty, very small and JJC dey inside
  13. Dem waka fromnation to nation from one kingdom go another one
  14. He no let anybody oppress dem; he change am for kings for their sake.
  15. “No touch my anointed one; no wounde my prophet.”
  16. Nahin acll hungry-hungry full di land, and scata all their supply of food.
  17. And he send a man go for their front—joseph wey dem sell as slave.
  18. Dem nack hin leg with chain. Dem out iron for hin neck,
  19. Till wetin he tell dem happun. Till God word prove am true.
  20. Di kind send for am com free am, di rulers of pipo set am free.
  21. He make am master of hin house, and to rule oer everything wey hin get,
  22. To instrut his princes as hin like and teach di elders wisdom.
  23. Naso Israel gtake enter Egypt; Jacob live like Jjc for the land of Ham.
  24. God make hin pipo dey very fruitful; he make dem too plenty for their
    enemies.
  25. Whoes heart wey hin turn back to hate hin pipo, to gather together against
    hin servant
  26. He send moses hin servant and Aron wey hin don choose.
  27. Dem perfom his maculous sign for there face. And hin wonders for the land of
    Ham.
  28. He send darkness com make the land dark—if to sey dem no turn their back
    on his words.
  29. He turn their water into blood, wey make their fish die.
  30. Their land com full of frogs, wey enter their rulers bed room.
  31. He talk and swarm of flies and gnats throughout their country.
  32. He trun their rain to hail, with lightnening throughout the land;
  33. He nack their vine and fig tree for ground and scata the tree of their country.
  34. He talk and di locust show, grasshoppers wey dem no fit count.
  35. Dem chop every green thing wey dey di land fnish. Dem chop the produceof
    their land finish.
  36. He com kill all di firstborn for their land, di firt fruit of all their manhood.
  37. He carry Israel come out with silver and Gold, and no one dey weak from all di
    tribes.
  38. Egypt bin dey happy wen dm comot becosdi fear of Israel don fall upon dem.
  39. He stretchout cloud cover dem and faya wey go give dem light for night.
  40. Dem ask and he give dm quail and make dem belleful with food from heaven.
  41. He open rock and water rush comot, like river e flow for di desert.
  42. He remember hin holy promise wey he gve hin servant Abraham.
  43. He bring hin pipo and choosen one come out with rejoicing and shouts of joy;
  44. He give dem di land of di nations as dem inherit wetin other pipo don work
    for—
  45. So dem go keep hin ways and observe hin laws.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *