Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 111

    To Dey Praise Baba-God 2. Baba-God handwork na ogbonge, pipo wey like dem dey learn dem. 3. Pipo dey respect hin works, dem get levels, and hin goodness dey last forever. 4. He don make pipo remember hin wonderful works. Baba-God brekete wit grace, and he get soft-heart. 5. He dey provide food for pipo wey dey fear am; he dey remember hin promise forever. 6. He don show hin pipo di pawa of hin works, wen he give dem di land of oda nations. 7. Di tins wey he dey do wit hin hand na wit faithfulness plus justice; pesin fit trust hin commandments. 8. Dem dey kamkpe for…

  • Psalm Chapter 112

    Pesin Wey Dey Fear Baba-God Dey Prosper 2. Hin pikin go strong kakaraka for earth; di generation of pipo wey get clean-hand go dey blessed. 3. Wealth and plenty moni go dey inside hin house, and hin good works go last forever. 4. Even for inside darkness—light go show for pipo wey get clean-heart; he get fine heart, get soft-heart well- well, and he get clean-heart. 5. Beta pipo dey kind, and dem dey borrow to odas, he go do hin business wit hin church-mind. 6. Surely, no-shaking for am; dem go remember good pipo forever. 7. He no go fear any bad news; hin heart dey kamkpe—to trust Baba-God.…