Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 118

    Tanks-giving 2. Make Israel tok sey: “He dey sorry for pesin forever.” 3. Make di house of Aaron tok sey, “He dey sorry-for pesin forever.” 4. Make di pipo wey dey fear Baba-God tok sey, “He dey sorry-for pesin forever.” 5. I cry to Baba-God for inside my palava—and he ansa me, he free me—con put me for big space. 6. Baba-God dey wit me, I no go fear. Wetin men fit do me? 7. Baba-God dey wit me, nahin dey epp me; so I go see my wish upon babelle pipo. 8. E beta to trust Baba-God, dan to trust human being. 9. E beta to trust Baba-God, dan…