Blog
Your blog category
-
Psalm Chapter 137
Di Cry Of Di Prisoners Wey Dey Babylon 2. Na for there we hang awa harps for di poplar trees, 3. na for there di pipo wey catch us, ask us sey make we sing for dem, pipo wey dey show us pepper tok sey make we sing song of happiness; dem tok sey, “Make una sing one of di song of Zion—for us!” 4. How we go fit sing Baba-God song for inside foreign land? 5. If I fashi you, oh Jerusalem, make my right hand forget hin skill. 6. If I no remember you, make my tongue gum-join on top of my mouth—if I no see you as…
-
Psalm Chapter 138
Dis Na Prayer Of Tanks-giving 1. I go praise you wit all my heart; I go sing your praises for front of di gods. 2. I go bow down face your holy worship-place, and I go praise your name becos of your soft-love, plus your truth—becos you don give your word levels pass your name. 3. You ansa me wen I call, you make me get full-mind wit pawa inside my soul. 4. Oh Baba-God, all di kings of di earth go praise you, wen dem hear di word from your mouth. 5. Make dem sing about Baba-God way, becos Baba-God levels na ogbonge. 6. Even as Baba-God dey up-up,…