Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 145

    David Psalm Of Praise 2. I go praise you everi day, and I go cut cap for your name for ever and ever. 3. Baba-God na ogbonge! And he get full levels to receive awa praise. No-pesin fit reason hin greatness. 4. One generation go tok beta tin about your work to di next one; dem go tok about your great works. 5. I go meditate on di high levels of your highness, and your ogbonge works. 6. Men go tok about di pawa of your elele works, and I go tok about your ogbonge works. 7. Dem go gist about di memory of your goodness wey brekete, con sing…

  • Psalm Chapter 146

    Baba-God Dey Epp Brekete 1. Praise Baba-God, Praise Baba-God, Oh my soul. 2. I go praise Baba-God as I dey alive; I go sing praises to Baba-God as life still dey inside me 3. Make you no put your trust on bigmen, or on men; dem no-fit epp you. 4. Wen dia spirit komot, dem go-go back to ground; on dat day dia plans go end. 5. Blessings for di pesin wey trust di God of Jacob for epp, wey hin hope dey for Baba God hin Oga. 6. Nahin make di heaven plus earth, di big-river, and everitin wey dey inside am. Baba-God dey faithful forever. 7. He dey…