Blog

Your blog category

  • Exodus Chapter 20

    Di Ten Commandments Di Law Of Baba-God Altar 22. Baba-God con tell Moses sey, “So make you tell di pikins of Israel sey, ‘Una don see sey I follow una tok from heaven. 23. Make una no make gods of silver, or gods of gold. 24. Build altar for me wit mud and sacrifice burnt offerings plus peace offerings on top of di altar—plus una sheep, goats, plus una malu. I go come down to bless una for any where wey I choose for una to worship me. 25. If una make altar for me wit stone, use only natural stone wey dem neva cut, becos wen una use chisel…