Blog

Your blog category

  • Exodus Chapter 24

    Dem Confam Di Agreement Moses For On Top of Di Mountain 12. Baba-God con yarn Moses sey, “Come up to meet me for di mountain, and stay for there so dat I go give you stones wey be like book, plus di law, and commandments wey I don write; and make you teach dem.’ 13. So Moses stand up wit hin minister—Joshua; and Moses go up to di mountain of Baba-God. 14. He tell di senior-men sey, “Wait here for us until we come back to meet una, and see, Aaron plus Hur dey wit una. If any man get any serious mata, make he go meet dem.” 15. So…

  • Exodus Chapter 25

    Offerings For Di Worship-place Di Ark of Di Agreement 10. Make dem build ark wit shittim wood—make e long reach 45 inches, and wide reach 27 inches, con high reach 27 inches. 11. Cover am wit pure gold, both inside plus outside, con put gold border round am. 12. Make una make four rings of gold for am, con put am for di four corners, make two rings dey for one side, and two rings for di oda side of am. 13. Make pole wit acacia wood wey dem go use take carry am, con cover dem wit gold. 14. Shuuk di poles inside di rings for di side of…