Blog

Your blog category

  • Exodus Chapter 27

    Di Altar For Offering Wey Dem Burn Di Yard of Di Worship-place 9. Use fine linen curtains take form yard for di worship-place. Di south side go long reach 150 feet. 10. Na 20 bronze pillars go dey hold di curtain, and use bronze take make 20 solid-bottom for di pillars, plus silver hooks and rings. 11. Make di curtains be di same for di north side—150 feet of curtain wey 20 pillars wit solid-bottom go hold dem. Hang di curtains wit silver hooks and rings. 12. Di curtains for di west end of di yard go long reach 75 feet, and na 10 pillars go hold di curtains. Di…