Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 32
Di Golden Malu
-
Exodus Chapter 33
Baba-GodTell Dem To Komot From Sinai Di Worship-place 7. Now Mose carry hin tent, con set am for outside di camp for where far-small, con call am, “Worship-place.” Any pesin wey wan ask from Baba-God go go di worship-place for outside di camp. 8. And wen Moses go di tent, all di pipo stand up con dey for di doormot of dia house dey watch Moses until he enta inside di Tent. 9. As Moses dey enta di tent, di pillar of cloud come down, con stay for di doormot as Baba-God dey follow Moses tok. 10. So all di pipo see di pillar of cloud dey stand for di…