Blog
Your blog category
-
Exodus Chapter 40
Dem Set Di Worship-place Baba-GodLevels 34. Moses no fit enta inside di worship-place, becos di cloud don settle put on am, and di levels of Baba-God brekete for inside di worship-place. 35. For all di waka-waka wey di pipo of Israel do, any time wey di cloud raise komot from di worship-plac—dem go start dia movement. 36. But if di cloud no raise up, di pipo of Israel no go move—until di day wey di cloud go rise. 37. Baba-God cloud con dey on top of di worship-place for day time, and faya inside di cloud for night, for front of all di pipo of Israel as dem dey travel.
-
Leviticus Chapter 1
Offering Wey Dem Burn