Blog

Your blog category

  • Leviticus Chapter 13

    Law About Leprosy Law About Cloth Wey Leprosy Touch 45. Any cloth wey leprosy don touch, whether di cloth na wool or linen; 46. Whether na cloth wey dem weave or knit from linen or wool, or leather, or anytin wey dem make from leather, 47. and if di place wey di leprosy touch for di cloth dey green or red—whether na wrapper, leather, or cloth wey dem knit or weave, or anytin wey dem make from leather, e mean sey leprosy dey on am, and dem must carry am go meet di priest. 48. Di priest go look di cloth well-well, con keep am for one place for seven…