Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 11
Di Tall-House of Babel Shem Family History 11. Na dis be di generations of Shem. Shem na hundred years wen he born Arphaxad, two years afta di big-water wey cover di earth. 12. Afta Shem Born Arphaxad he live for five hundred years, and he born boys and girls. 13. So Arphaxad live for thirty five years, con born Salah: 14. Afta Arphaxad born Salah, he live for four hundred and three years, and he born boys plus girls. 15. And Salah live for thirty years, con born Eber. 16. Afta Salah born Eber, he live for four hundred and three years, and he born boys plus girls. 17. Eber live for…
-
Genesis Chapter 12
Baba-God Call Abram Abram Enta Egypt 10. Hunger con dey di land of Canaan, so Abram enta Egypt to live for there, di hunger wey dey for di land serious well-well. 11. And e happun sey as he don dey reach Egypt, he tell Sarai hin wife sey, “See now, I know sey you be fine woman wey pipo go like to look. 12. You go see sey e go happun sey wen we enta Egypt, dem go tok sey, “Na hin wife be dat, and dem go kill me, but dem go free your life. 13. Abeg, I wan make you tok sey you be my sista—so dat e go…