Blog
Your blog category
-
Numbers Chapter 13
Dem Send Pipo To Go Look Canaan
-
Numbers Chapter 14
Israel No Gree Enta Canaan Moses Beg Baba-God For Di Pipo 11. Baba-God con tell Moses sey, “How long dis pipo go dey fashi me? How long dem no go gree believe me—upon all di miracle signs wey I don do among dem? 12. I go nack dem down wit disease, con scata dem, but I go make you be di ancestor of nation wey big and strong pass dem.” 13. Moses con tell Baba-God sey, “Naso di Egyptians go hear about am! By your pawa nahin you take komot dis pipo from among dem. 14. And dem go gist di pipo wey dey live for di land about am.…