Blog
Your blog category
-
Numbers Chapter 31
Revenge On Di Pipo Of Midian Dem Come Back From War 12. Dem carry di pipo wey dem catch, plus di properties wey dem obtain—come meet Moses and Eleazar di priest, and di pipo Israel gada near dia camp for di smooth-land of Moab, opposite Jordan, near Jericho. 13. Moses, Eleazar di priest plus all di leaders of di pipo go meet dem outside di camp. 14. Moses con dey vex wit di officers of di army—di commanders of thousands, plus di commanders of hundreds—wey come back from di war. 15. Naso he ask dem sey, “Why una allow all dis women to live? 16. Na dis women dey follow…
-
Number Chapter 32
Three Tribes Settle Down For Di East Of Jordan