-
Daniel Chapter 8
Daniel Vision of Ram And Goat Gabriel Tok Di Meaning of Di Vision 15. As me Daniel dey see di vision and as I dey try to understand am, naso one pesin come stand for my front wey be like human being. 16. I con hear human being voice from di water-side of Ulai, wey dey tok sey, “Gabriel, tell dis man di meaning of di vision.” 17. As he come near di place wey I dey stand put, I con dey shake, so I kneel down. Naso he tell me sey, “Man pikin, understand sey na di vision about di end be dis.” 18. As he dey follow me…
-
Daniel Chapter 9
Di Prayer of Daniel For Di Pipo Di Prophecy Of Di Seventy Weeks 20. As I dey tok and pray, and I dey confess my sins, plus di sins of my pipo Israel, and as I dey beg Baba-God my Oga for epp—for hin front, about di holy mountain of my God— 21. As I still dey pray, Gabriel, di man wey I bin see for my vision before, come meet me sharply around di time of di evening sacrifice. 22. He give me order, con tell me sey, “Oh Daniel, I don come to make you sabi tins and to give you understanding. 23. As you just start to…