Psalm Chapter 117 / 0 Comments Abeg share Praise Di Oga Praise Baba-God, all di nations; and make everi-pesin halla hin name! Hin soft-love for us big well- well, and Baba-God truth dey last fo 0 Like this «Psalm Chapter 116 »Psalm Chapter 118 Post Views: 46