Psalm Chapter 52

Abeg share
  1. Why you dey use evil dey make-mouth you mighty man? Why you dey make-
    mouth frm morning to eveing, you wey be disgrace for Baba-God eyes?
  2. Your tongue dey plan scata-scata, una wey dey do wayo be like razor blade wey
    dem sharp well-well.
  3. You like evil instead of good, you like lie-lie instead of to yarn di truth.
  4. You love tok wey dey shuuk pesin, chai wayo tongue!
  5. Baba-God must fall your hand scata for ground forever: He go g
    korlorbi go up from inside your house con tear you; he go comot you from di land
    of di living.
  6. Righteous pipo fear-fear; dem go laff am con sey, “
  7. “See di man wey no make Baba-God hin strong-house but he trust hin plenty
    moni, he match pipo for ground take to power!”
  8. But I be like olive tree wey dey prosper for inside Baba-God house; I go trust
    Baba-God love wey no dey fail for ever and ever.
  9. I go praise you forever becos of wetin you don do; I go put my hope for your
    name, your name. I go praise you for where your holy-pipo gather put.

Questions about Psalm 52

What is Psalm 52 in Pidgin Bible?

This page contains Psalm 52 in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/psalm-chapter-52/

Where can I read Psalm 52 in Nigerian Pidgin?

You can read Psalm 52 in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/psalm-chapter-52/

Which Bible book contains Psalm 52?

Psalm is the Bible book identified by this reference.

What chapter is Psalm 52?

The chapter identified by this reference is 52.

Topics connected to this passage

  • Love
  • Faith
  • Hope
  • Fear
  • Strength
  • Worship

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now