The Richest Man in Babylon (Pidgin Version)
Original price was: $3.00.$2.00Current price is: $2.00.
The Richest Man in Babylon (Pidgin Version) by George S. Clason na timeless classic wey teach simple but powerful principles about saving, investing, building wealth, and achieving financial success. Dis Pidgin English edition make di book easy to read and understand, so more people fit apply di practical money lessons to their everyday life.
Dis edition dey translated by Salem Egoh, award-winning author and translator, wey also translate di Pidgin Bible. Tru hin work, Salem Egoh dey make world-class books available for clear Pidgin English, to epp millions of readers enjoy valuable knowledge for language wey dem understand.
Description

fakewatches.is –
it is a Advise using-document