Donate

Abeg share

Donations for Pidgin Bible printing

Our goal na to print 10,000 copies of the Pidgin Bible. Make Baba-God bless you as you donate.

Your donation go epp us print and share di Pidgin Bible wit pipo wey need hope. And for everi 50 copies wey we dey print, we dey plant one tree—spreading life tru Baba-God Word and Baba-God creation.

Donate today. Change a life. Plant a tree.

No of donors
0
Na dis pipo dey support and donate to di Pidgin Bible. Click donate for up to partner wit us.
No of trees wey we don plant
0
For every 50 copies of Bible wey we print or wey dem download, we dey plant one tree. If you get space, you fit contact us to come epp you plant tree for your house, school, or church.
No of printed Bibles
0
Wit di epp of awa partners, we don print and distribute about 1500 copies of di Pidgin Bible.
How much we need for printing
0
Na dis be di total amount wey we need to print ten thousand copies. You fit donate to print from 1 copy upwards. Just click di donate botton.
How much we don raise
0
We dey thank all those pipo wey don donate to print copies of di Pidgin Bible. We go dey update una about our printing process.

Questions about Donate

What is Donate in Pidgin Bible?

This page contains Donate in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/donate-2/

Where can I read Donate in Nigerian Pidgin?

You can read Donate in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/donate-2/

Which Bible book contains Donate?

Donate is the Bible book identified by this reference.

Topics connected to this passage

  • Hope
Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now