Psalm Chapter 67
- Make Baba-God show us hin grace, con bless us, and make hin face shine for
awa body, - so dat pipo for di earth go know your way and your salvation for all di nations.
- Make pipo praise you O Baba-God; make everi-pesin praise you.
- Make di nations happy con sing fwit joy, you dey rule the nation wit your
church-mind and na you dey guide di nations of di earth. - Make di pipo tuale for you, Oh Baba-God; make all the pipo praise you.
- Naso di land go con bring hin harvest, and Baba-God, awa God go bless us.
- Baba-God go bless us, and everi-pesin wey dey di world go fear am.
Questions about Psalm 67
What is Psalm 67 in Pidgin Bible?
This page contains Psalm 67 in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/psalm-chapter-67/
Where can I read Psalm 67 in Nigerian Pidgin?
You can read Psalm 67 in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/psalm-chapter-67/
Which Bible book contains Psalm 67?
Psalm is the Bible book identified by this reference.
What chapter is Psalm 67?
The chapter identified by this reference is 67.
Topics connected to this passage
- Salvation
- Fear
- Guidance
- Worship