Psalm Chapter 131

Abeg share

Trust Like Small Pikin

  1. Dis na song of rising. Of David. Oh Baba-God, my heart no dey feel-big, and I no get big-eye; I no dey disturb my mind wit big mata, or mata wey my head no-fit carry.

2. Instead, I don cool down my soul—like small pikin wey no dey cry for hin mama breast again. My soul inside me be like pikin wey don stop to dey suck breast.

3. Oh Israel, make una put una hope on Baba-God, both now and forever.

Questions about Psalm 131

What is Psalm 131 in Pidgin Bible?

This page contains Psalm 131 in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/psalm-chapter-131/

Where can I read Psalm 131 in Nigerian Pidgin?

You can read Psalm 131 in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/psalm-chapter-131/

Which Bible book contains Psalm 131?

Psalm is the Bible book identified by this reference.

What chapter is Psalm 131?

The chapter identified by this reference is 131.

Topics connected to this passage

  • Faith
  • Hope

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now