• Joshua Chapter 18

    As Dem Take Share Di Rest of Di Land Di Share of Benjamin 11. Di first Lot wey dem cast fall on di pipo of Benjamin, based-on dia families. Dia share of land dey between di tribes of Judah and Joseph: 12. For di north side, dia border start from River Jordan, di border con go up di side of Jericho for di north side, con go up tru di mountains for di westside, con come out for di desert of Bethaven. 13. From there di border move go Luz, to di side of Luz, wey be Bethel, for di south side; naso di border move go down to Atarothadar, near…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now