• Genesis Chapter 37

    Joseph Dream Joseph Turn To Slave 12. Naso Joseph brodas go feed dia papa animals for Shechem. 13. Israel con tell Joseph sey, “Your brodas dey feed di animals for Shechem abi? Come, I go send you go meet dem.” Joseph con tok sey, “Na me be dis.” 14. Israel tok sey, “Abeg go see whether everitin dey alright wit your brodas and di sheep, and make you come tell me.” So he send Joseph komot go bottom-of-di-mountain wey dem dey call Hebron—and Joseph reach Shechem. 15. One man see am as he dey waka upandan for di area, so di man ask am sey, “Wetin you dey fyne?” 16.…

  • Genesis Chapter 38

    Judah Plus Tamar Dem Born Perez Plus Zarah 26. So Judah con agree sey nahin get dem, con tok sey, “She even get clean-heart pass me becos I no gree give her to my son Shelah.” But he no sleep wit her again. 27. E con happun sey wen she wan born, twins nahin con  dey for inside her belle. 28. As she dey born, one of dem carry hin hand come outside first; so di nurse carry red thread, con tie am put for di hand, and she tok sey, “Na dis one first come out.” 29. But wen he carry hin hand go back, hin broda con come out, naso…

⭐ Abi you dey enjoy di Pidgin Bible?

If dis app dey bless you, abeg rate us con write small review for Google Play. Your support dey epp more pipo discover Baba-God Word.

★★★★★
Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.