• Exodus Chapter 9

    Di Animals Kpeme Di Boils 8. Baba-God con tell Moses plus Aaron sey, “Use your hand pack ashes of faya, and make Moses sprinkle am go heaven and for Pharaoh front. 9. And e go spread like small dust for all di land of Egypt, and dem go change to boils wey go turn to open wound on di pipo plus di animals for di whole land of Egypt. 10. Naso dem carry ashes from di faya, con stand for Pharaoh front. Moses throw am up to heaven and dem change to boils wey turn to open wound on di pipo plus animals. 11. Di jazzmen no fit stand for…

  • Exodus Chapter 10

    Locusts Three Days of Darkness 21. Baba-God con tell Moses sey, “Stretch your hand face heaven so dat darkness go dey for di full land of Egypt—even di kain darkness wey dem go feel.” 22. So Moses stretch hin hand face heaven, and thick darkness con dey for all di land of Egypt for three days. 23. Dem no fit see demsef, and no pesin fit komot from hin house for three days, but all di pikins of Israel get light for dia house. 24. So Pharaoh call Moses, con tell am sey, “Make una dey go serve Baba-God, but make una malu, una sheep plus goats no go; una…

⭐ Abi you dey enjoy di Pidgin Bible?

If dis app dey bless you, abeg rate us con write small review for Google Play. Your support dey epp more pipo discover Baba-God Word.

★★★★★
Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.