• Leviticus Chapter 5

    Guilty Offering       Law of Guilty Offering 14. Baba-God con tell Moses sey, 15. “If any pesin no know, con commit sin by not giving di payment wey dey holy to Baba-God, di pesin go bring e repayment offering to Baba-God. Ram wey no get scratch for body, or di pesin fit buy one wey get di same value based-on di official weight of silver. 16. Di pesin must make di payment wey he no gree make—wey dey holy to Baba-God, con pay extra 20 percent. Di pesin go give di priest, and di priest go prepare di ram as sin offering to komot hin sin, and Baba-God go forgive…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now