• Genesis Chapter 13

    Abram and Lot Separate Abram Move Go Hebron 14. Naso Baba-God follow Abram tok afta Lot don komot  from am, “Carry your eyes go up and look from where you dey—face north, face south, east, plus west. 15. All di land wey your eyes fit see nahin I go give you and your pikin forever. 16. And I go make your pikin pleny like di dust of di earth, so dat if any man fit count di dust of di earth, naso dem go fit count your pikin sef. 17. Stand up make you waka for di land as e long reach, and as e wide reach, becos I go give…

  • Genesis Chapter 14

    Abram Save Lot Melchizedek Bless Abram 16. And di king of Sodom go out to meet am afta he come  back from killing for Chedorlaomer, and of di kings wey dey wit am, for bottotm-of-di-mountain wey dem dey call Shaveh (dis na di king valley). 17. And Melchizedek wey be di king of Salem, bring bread and wine, and he be priest of di most high God. 18. And he bless Abram, con tell am sey, “Blessings na for Abram of di most high God, di owner of heaven plus earth. 19. And blessings for di most high God, wey don put your enemies for your hand. Naso Abram give…

⭐ Abi you dey enjoy di Pidgin Bible?

If dis app dey bless you, abeg rate us con write small review for Google Play. Your support dey epp more pipo discover Baba-God Word.

★★★★★
Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.