• Deuteronomy Chapter 7

    Pursue Di Nations Baba-GodPromise 12. If una put-mind for dis laws, and una calm down to follow dem, naso Baba-God wey be una Oga go keep hin agreement and soft-love wit una, as he bin swear to una papa-papa-papa. 13. He go love una, and bless una, con make una burku. He go bless di pikin for una belle, una farm for di land—di food wey una plant, new wine and ororo, he  go bless di pikin of una malu, di pikin of una sheep, plus di pikin of una goats. 14. Baba-God go bless una pass any oda pipo, none of  una men or women go dey wit-no pikin,…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now