• Deuteronomy Chapter 19

    Cities To Hide (Kpanji) Boundaries Of Properties 14. No shift di boundary stone of your nieghbour property wey men of olden days don set, for di land  wey una go claim wey Baba-God una Oga dey give una as una property.         Di Law About Witness 15. “No be only one witness suppose confam sey  anoda pesin don commit crime or sin, make di mouth of two or three witness confam mata. 16. If fake witness stand up against any man—to tok bad tin against am, 17. Den di two men wey dey drag di mata go face Baba-God—for front of di priest, and di judges wey dey serve for…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now