Blog

Your blog category

  • 2nd Kings Chapter 17

    Hoshea Wey Be Di Last King of Israel Di Pipo of Israel Go On Exile Becos of Dia Bad Way 7. All dis tins happun becos di pipo of Israel do bad tins against Baba-God wey be dia Oga, wey carry dem komot from Egypt—from under di hand of Pharaoh wey be di king of Egypt. Dem worship oda gods, 8. con dey follow di traditions of di nations wey Baba-God bin pursue komot from front of di pipo of Israel, plus di traditions wey di kings of Israel teach dem. 9. Di pipo of Israel con codedly dey do tins wey dey against Baba-God—tins wey no dey right. Dem…

  • 2nd Kings Chapter 18

    Hezekiah Wey Be Di King of Judah Sennacherib Threaten Jerusalem 17. Di king of Assyria send Tartan, Rabsaris, and Rabshakeh wit plenty-plenty sojas—from Lachish, to go meet king Hezekiah for Jerusalem. Dem come Jerusalem, and dem stop near di canal wey dey carry water from up, for di road near di dry-cleaners land. 18. Dem send for di kings; and Eliakim wey be di son of Hilkiah, wey dey in charge of di palace con show-face, wit Shebna wey be di writer, plus Joah wey be di son of Asaph, wey dey in charge of records. 19. Rabshakeh con tell dem sey, “Tell Hezekiah sey: ‘Dis na wetin di great…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now