Blog

Your blog category

  • 1st Chronicles Chapter 9

            Di pipo wey Enemies Bin Carry komot, Con Settle For Jerusalem Again                Saul Family History 35. Jeiel wey be di papa of Gibeon bin live for Gibeon. Hin wife na Maacah. 36. Hin firstborn son na Abdon, follow by Zur, Kish, Baal, Ner, and Nadab, 37. Gedor, Ahio, Zechariah, plus Mikloth. 38. Mikloth nahin born Shimeam. Dem sef stay near dia family-pipo for inside Jerusalem. 39. Ner born Kish, and Kish born Saul. Saul nahin be di papa of Jonathan, Malki-Shua, Abinadab, plus Eshbaal. 40. Jonathan son na: Meribbaal,wey be di papa of Micah. 41. Dis na di sons of Micah: Pithon, Melech, Tahrea, plus Ahaz. 42. Ahaz…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now