Blog

Your blog category

  • 1st Chronicles Chapter 12

    David Pesina Army Odas Join David For Hebron 23. Na dis be di numbas of men wey get weapon and wey ready for war—wey come meet David for Hebron to over-throw Saul kingdom give David—as Baba-God don bin tok: 24. Di men of Judah wey carry shield plus long-sharp-weapon na—6,800, and wey ready for war. 25. Di fighters wey be from Simeon wey carry shield plus long-sharp-weapon and wey ready for war na—7,100; 26. Di men of Levi na—4,600, 27. Jehoiada na di leader of di family of Aaron, wit 3,700 men. 28. And Zadok wey be young fighter wey get-mind well-well, plus 22 officers from hin family; 29. Di…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now